album cover
Mind
8,687
Music
Mind 由 Berri-Tiga, Under Exclusive License to ONErpm 於 2025年7月11日發行,收錄於專輯《Mind - Single》中
album cover
發行日期2025年7月11日
標籤Berri-Tiga, Under Exclusive License to ONErpm
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM

歌詞

[Verse 1]
I don scatter rock of ages
Just for you my baby
Do anything you asking
'Cuz I love you like crazy
I go buy you new Mercedes
Or shey na Bentley ah?
Everything you want, I go do, my girl
[PreChorus]
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want, mama?
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want?
[Chorus]
'Cuz my mind dey for you eh
My mind dey dey
My mind dey dey
My mind dey dey
'Cuz my mind dey for you eh
My mind dey dey
My mind dey dey
My mind dey dey
[Verse 2]
Oya, damburoba shege for anybody wey no fuck with you
Armed robber, baby, shey you know you don thief my heart too?
Say we go dey forever, baby, no eni keni say na only you
Make I be Romeo, you be Julie ahnn
Sumomi, my baby
[PreChorus]
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want, mama?
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want?
[Chorus]
'Cuz my mind dey for you eh
My mind dey dey
My mind dey dey
My mind dey dey
'Cuz my mind dey for you eh
My mind dey dey
My mind dey dey
My mind dey dey
[Outro]
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want, mama?
Oya, come to me, mama
Shey you go dance for me, mama?
Make you dey chop my banana
Take you to Ghana
Wetin you want?
Written by: Agada Blessed Obotu, Shodade Solomon Segun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...