album cover
Frenemies
9
Afro-Beat
Frenemies 由 WAYDT Records 於 2025年7月11日發行,收錄於專輯《WAYDT - EP》中
album cover
發行日期2025年7月11日
標籤WAYDT Records
LanguageEnglish
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

積分

演出藝人
Black Eniola
Black Eniola
和聲
詞曲
Matthew Opeyemi Ojo
Matthew Opeyemi Ojo
詞曲創作
製作與工程團隊
Fingeronthebeat
Fingeronthebeat
製作人

歌詞

Oh yeah I can say that
Jah be my saver
WAYDT
Wetin I been feeling inside of me
Dey make me wonder b'ilé ayé ṣerí
Málọ na gẹrẹ paddie ko stay sọjí
Make you find the dough
(Make you find the dough oh)
Told my day ones not to sleep on me
Ṣé b'ójúlarí, know who you call homies
If you broke dem go commot for settings
Shine your eyes ogo
(Shine your eyes ogo oh)
Friends turn enemies
Ọrọ ọlọrọ stop telling me
No get time for bad energy
Stand gidigba on my own ten toes
Only money fit to burst my brain
If you dey for me too I go dey
All this kind pain, take them far away
Make I no go astray
(Make i no go astray e eh eh)
Friends turn enemies
Ọrọ ọlọrọ stop telling me
No get time for bad energy
Stand gidigba on my own ten toes
Only money fit to burst my brain
If you dey for me too I go dey
All this kind pain, take them far away
Make I no go astray
(Make i no go astray e eh eh)
I believe in jah
I believe in God
On the rock I stand
Having him by my side
Aya mí ò ja
Through my ups and downs
I'm always on time
No get time to frown
My blessings I dey count
Aya mí ò ja
(Aya mí ò ja ah ah)
Friends turn enemies
Ọrọ ọlọrọ stop telling me
No get time for bad energy
Stand gidigba on my own ten toes
Only money fit to burst my brain
If you dey for me too I go dey
All this kind pain, take them far away
Make I no go astray
Friends turn enemies
Ọrọ ọlọrọ stop telling me
No get time for bad energy
Stand gidigba on my own ten toes
Only money fit to burst my brain
If you dey for me too I go dey
All this kind pain, take them far away
Make I no go astray
(Make i no go astray e eh eh)
Ọrọ ọlọrọ stop telling me
Stand gidigba on my own ten toes
Make I no go astray
Written by: Matthew Opeyemi Ojo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...