album cover
Format
42
Music
Format 由 Alsim 於 2025年7月18日發行,收錄於專輯《Format - Single》中
album cover
發行日期2025年7月18日
標籤Alsim
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM112

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Alsim
Alsim
和聲, 演唱
詞曲
Simeon Braxon
Simeon Braxon
詞曲創作
製作與工程團隊
El Skibo
El Skibo
製作人, 混音師, 母帶工程師

歌詞

El Skibo sound
Gee dem
Hah hah
Hah hah hah
Hah hah hah
Hah hah hah
Alsim
Han hah
Han hah Han (Sounds of Africa)
Han hah hah
Han hah hah
Make way
Better soup na money kill am
As her kpekus dey sweet na her body feel am
If I knack you na confidential
You taking pictures shey u want Dey cast am
You do hookup I paste your aza
As u collect money na consensual
Sheybe na your profession
I go make u confess gon
For the bed l be professor
Sheybe the street nor Dey tire you
Wahala you want I wahala u
Na money you want I go wire you
Olosho nor work I retire you
Collect money consensual
Sheybe na your profession
Oti confess gon
Money enter gongo aso
Nor Dey Buga for the bed I be professor
If you nor love me now
Make you nor love me later
Nor be the time wey I done make am
You come Dey chase my paper (ah)
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
If you nor love me now
Make you nor love me later
Nor be the time wey I done make am
You come Dey chase my paper (ah)
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
I buy you lambo Format
I buy you Gucci Format
I buy Ferrari Format
Shey na from dance na dey clap dey start
If you nor love me now make you nor love me lay lay lay later
Spend money nor be issue gon
The issue thing be say as you eat you run
Big phatty bum bum just enter London
Shey u done see Jonny just come
Flyest N**** in town
Am so F****** endowed
Spending in dollars and pounds
Any amount
My shekerey nor Dey bounce
Chorus
If you nor love me now
Make you nor love me later
Nor be the time wey I done make am
You come Dey chase my paper (ah)
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
If you nor love me now
Make you nor love me lay lay lay later
If you nor love me now
Make you nor love me later
Nor be the time wey I done make am
You come Dey chase my paper (ah)
If you nor love me now
If you nor love if you nor love
If you nor love me now
Make you nor love me lay later
Written by: Simeon Braxon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...