album cover
Jamilaya
album cover
Jamilaya 由 SGNS 於 2025年8月1日發行,收錄於專輯《Jamilaya - Single》中
Released2025年8月1日
標籤SGNS
語言English
BPM
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

BadBoyBlvckYeah
Maybe when you coming to my house
You could stop by take permission from your boyfriend
Lately I Dey see when you Dey pass
You Dey look me
Con Dey do like you're not watching
Nancy no Dey follow you Dey cap
Do me,make I do you how you do me
Nancy no go gimme heart attack, I be Musician I no be actor for Movie
Maybe when you coming to my house
You could stop by take permission from your boyfriend
Lately I Dey see when you Dey pass
You Dey look me,con Dey do like you're not watching
Nancy no Dey follow you Dey cap
Do me make I do you you how you do me
Nancy no go gimme heart attack,I be Musician I no be actor for Movie
Slim waist with dat Ikebe wey juicy
Holding you na my primary duty
Way you make other kele dey feel less
Dem suppose to lock you for Kpanti
Feel free call me anytime you need me
Harden me cuz you make it look easy
Way you make other kele dey feel less
Na me for dey call you aunty
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan (gan! gan!)
Dis ya waist e dey gimme orgasm inside for my brain
I go tell all the people wey love me before
I no wanti their loving again-eh
I go still buy you the Lambo yunno say me I no be promise and fail-eh oh
Just to prove dat
This my shoulder fit carry ya burden girl
Omo mi o kere
Fun mi testing
Live session
Johnny Drille the way I build the momentum
Dis ya body e go hold me for ransom
And I promise I go teach you a lesson
Alte, with a touch of Baddie
Big bum-bum!
And she move so classy
All the lady wanna have me
But I want you
Sh'on grab ni?
Slim waist with dat Ikebe wey juicy(lelele!)
Holding you na my primary duty(olololo)
Way you make other kele dey feel less
Dem suppose to (lock you for Kpanti!!!!)
Feel free call me anytime you need me
Harden me cuz you make it look easy
Way you make other kele dey feel less
Na me for dey call you aunty
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Ma lo Jamilaya gan
Na you wey be my desire gan
Aunty Ma lo Jamilaya gan
(Ma lo ja,Ma lo ja)
Na you wey be my desire gan
(I fit to give you da world)
Ma lo Jamilaya gan
(If you give me your love)
Na you wey be my desire gan
Aunty Ma lo Jamilaya gan
(Ma lo Ja,Ma lo ja)
Na you wey be my desire gan
(Yunno go regret your actions)
Ma lo Jamilaya gan
(If you give me your love)
Na you wey be my desire gan
(Heyyyaaaaaahhh!!)
(Chantings)
(SQue Oya Knack Am Dey Go!!)
Written by: Alinta Kosarachi Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...