album cover
Jericho
12
Christian & Gospel
Jericho 由 Phrv Music 於 2025年9月5日發行,收錄於專輯《Happiness Is Phrv》中
album cover
發行日期2025年9月5日
標籤Phrv Music
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

積分

演出藝人
Phrv
Phrv
演出者
Niyispeak
Niyispeak
和聲
詞曲
Marvel Ahonye Onah
Marvel Ahonye Onah
詞曲創作
製作與工程團隊
Niyispeak
Niyispeak
製作人, 工程師

歌詞

Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Daddy you dey ginger me
Nutrition everyday you give me vitamins
Na why I just day wonder who wan hinder me
And the hand of oluwa dey steady cover
E dey cover me
When I go south you dey come for me
When I fall down you stretch your hand for me
You call me your baby
You go anything for me
Eni omotosho
When I step Ina the place na shut down
Every mountain wey dey stand go fall down
Eni omotosho
When I step Ina the place na shut down
Every mountain wey dey stand go fall down
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Please don't get it confused
We don't move around with chains yo we're setting dem loose
We no be gees with satan, we ain't signing no truce
I'm a child of God yo! You just got introduced
Now you know me, so get jiggy with the rhythm
Give a shout for Joy, blow them trumpets we ain't kidding
We don't sit on fences, we're bringing down every building -
That is not from God, so you gotta think before intruding
Cos it's walls down, walls down
And you know we never now pause now
Wreck it Ralph on the bust down bust down
And this time you know what's up now, sup now
Yea
Yo of course you know the drill we're get em easy
That Kingdom state of mind got us hooked we're getting busy
We ain't taking no days off, can't catch me dizzy
Yo the Lord is on our side that why we're singing
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Who be Jericho? Jericho go sempe
Omo Oluwa dey here
Omo Oluwa dey here so
Written by: Marvel Ahonye Onah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...