album cover
Deep
album cover
Deep 由 Ziiki Media 於 2025年9月18日發行,收錄於專輯《The Forester's Son》中
2025年9月18日
標籤Ziiki Media
語言English
BPM97
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

[Verse 1]
You dey find love ṣe you ready to marry?
Abi na butterflies give you mind to dey whine me like this
Make you no forget say I dey take inventory (Take inventory)
Even though the vibe feels right I still use ọpọlọ
[Chorus]
If you give me love me I give you back
You say make I trust me sef no go slack
'Cause when me I love me I'm deep inside
When I love me I'm deep inside
Make you give me love make you no look back
Ṣe you dey for love or the goody bag?
Cause when me I love me I'm deep inside
When I love me I'm deep inside
[Verse 2]
So many tricksters tricksters on a daily
Peace I give you no fit find on a daily
Nobody holy make you know my girlie
Dem dey blush when them see me for their tele'
Lagos wey I dey some of them dey wan wan
Kafaya wan link up Iyanya
I no dey for her love I dey yanga
I dey che', check you
[Chorus]
If you give me love me I give you back
You say make I trust me sef no go slack
'Cause when me I love me I'm deep inside
When I love me I'm deep inside
Make you give me love no look back
Ṣe you dey for love or the goody bag?
Cause when me I love me I'm deep inside
When I love me I'm deep inside
Written by: Iyanya Onoyom Mbuk, Richard Imaekhai Igebina
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...