album cover
FLEX
10
Afro-Pop
FLEX 由 Otokpa 於 2025年9月26日發行,收錄於專輯《 》中XXIV - Single
album cover
發行日期2025年9月26日
標籤Otokpa
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM134

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Jimba Godwin
Jimba Godwin
詞曲
Victor Otokpa Adai
Victor Otokpa Adai
詞曲創作
製作與工程團隊
Jimba Godwin
Jimba Godwin
製作人

歌詞

No be everyday man go dey share sad stories
Oya come close make I tell you about my glory
New age new lifestyle
New day new bag
Now I'm all about my money
Running up my stack
Enemies for ground
Them Dey run their mouth
But that one e no concern me
Cause I getti jah jah jah
I no dey worried about yesterday
Because tomorrow is another day
I no care virus wey my brain go spread
But for now I just wan flex
I just want to shalaye
Me I just want to flex
I just want to shalaye
With 2 biches for my left
With 200s for my right hand side
I no care I wan flex
Make I say wetin dey my mind
Tell the bar man pour me some liquor
Some liquor for my stress
I no send make I take many pictures
Many pictures of how I dey flex
I no dey worried about yesterday
Because tomorrow is another day
I no send Wetin my brain go spread
for now I just wan flex
I just want to shalaye
Me I just want to flex
I just want to shalaye
Dance for me
Dance for me
Go down for me
Written by: Victor Otokpa Adai
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...