album cover

Active

729Hip-Hop/Rap2026
album cover
Active 由 ILL & New Age Music Entertainment, BAMC / Distributed by FPR Distro 於 2026年1月16日發行,收錄於專輯《Street Chronicles - EP》中
發行日期2026年1月16日
標籤ILL & New Age Music Entertainment, BAMC / Distributed by FPR Distro
語言English
BPM
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

音樂影片

音樂影片

歌詞

Ohhh ohhhh
(Its Maxido The Inspirational Producer)
As omo oro mo wise up, mo move pelu strategy
Uhm
He no get as he go be, emi gb'odo gba breadi
So i dey work i dey pray, k'oluwa fere si'se mi
Make debit no pass credit
Ya Lateef ni mon fa steady (steady)
If e no be money talk, I no fit let small talks con dey stress me
I no fit open eyes down make my mates dey comot me for settings
Me i dey active
If you get business, i'm available ah
If na problem, so fun eleduwa
Carry my agbelebu
I'm at war with my self na only me understand me
Even if i get i stay hungry like i'm starving
Ki tie mu maga ti ma mu lotè
i fit dey show you dope smile but i'm not okay
Everyday of my life mo kan fè ma dunu bi celebrant
Baba God o de dakun jeki emina relevant
Adiye tio ku won lolèpada jè elephant
Life fuck me hard kowole werey o lubricant
Shey oni aza tole gbokun ele mo nkan ti mo go through
Se emo nkan ti oju ri katolè gbowo sinu Go2
Forget say you go school if you no guide them go ghost you
When you need them the most that time when you hustle no stew
Mo fe drop hit mo fi ba'so na
I tell them this bounce back is personal
I fit see you make i no greet you, its intentional
Check lona abayo, e gbo nkan ti ifa so na
If e no be money talk, I no fit let small talks con dey stress me
I no fit open eyes down make my mates dey comot me for settings
Me I dey active
If you get business, i'm available ah
If na problem, so fun eleduwa
Carry my agbelebu
Owo ni mon wa mi o wa esu
All man for himself omo iyami mo ti mo'yen lati cradle
Eni o lowo na disable
Won ki so fun afoju pe ojo n ro **** ye'sun
Ye **** ye sun
O le ki'gbe Jesu
Igba mi ma ke'sun
To put food on the table
I dey pray to God ki wire mi ma jo cable
O ma stable
You know say God is able
Hmm me i know say God is able
He no dey shame person
I remain active
Orimi ma je n s'esin
If you get business, i'm available ah
If na problem so fun eleduwa
I carry my agbelebu
Written by: Afolabi Kehinde Victor, Salami Adekunle Maleek

Shazam 註腳

選擇語言:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

關注我們

Loading...