album cover
OGs
527
Music
OGs 由 Azuri 於 2025年9月12日發行,收錄於專輯《 》中Bismillah
album cover
專輯Bismillah
發行日期2025年9月12日
標籤Azuri
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM111

積分

演出藝人
Wizka
Wizka
演出者
Lawal Azeez Ajibola
Lawal Azeez Ajibola
主唱
詞曲
Lawal Azeez Ajibola
Lawal Azeez Ajibola
詞曲創作
製作與工程團隊
Emxy
Emxy
製作人

歌詞

[Verse 1]
Take my things ko gara
O ya do your thing mine harder
Eh, Awilo no barrier
So na this life we gather
If dem never come gba research
And dem OGs come badder
Cos na who life favour pass
Dem dey hype no dey force am
[PreChorus]
And dem OGs t'ọn badder
Dem balance don banciaga
Hear some OT ma gọra
You see life na best turner
Slow motion just say prayer
Hey diva no disturbance
I’m growing something in my heart
Creating song wey go manya
[Chorus]
See no dey fariga
Oju ma ri o ma bancia eh
Ẹlẹṣẹ Maria
Pidan many no be final eh
What amma buy now?
Kini mo ra ninu Binance o?
Them no the guy now
Bo ṣe dara ko le yẹda o
[Verse 2]
Morning Island vibe mo ti kolo
Wetin dey for boys money gọbọi
Ashandi mental lọna Eko
My type agenda lero bustop
Hustling non stopping ọmọ niṣo
And we gat buckle up o stubborn
OG bad dem pull up in convoy
OG bad dem pull up in convoy
[PreChorus]
And dem OGs t'ọn badder
Dem balance don banciaga
Hear some OT ma gọra
You see life na best turner
Slow motion just say prayer
Hey diva no disturbance
I’m growing something in my heart
Creating song wey go manya
[Chorus]
See no dey fariga
Oju ma ri o ma bancia eh
Ẹlẹṣẹ Maria
Pidan many no be final eh
What amma buy now?
Kini mo ra ninu Binance o?
Them no the guy now
Bo ṣe dara ko le yẹda o
[Outro]
See no dey fariga
Oju ma ri o ma bancia eh
Ẹlẹṣẹ Maria
Pidan many no be final eh
What amma buy now?
Kini mo ra ninu Binance o?
Them no the guy now
Written by: Lawal Azeez Ajibola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...