最熱門過去 7 天
01:05 - 01:10
在過去一週內,Osadebe 最常出現在 大約在下列歌曲的 1 分鐘 and 5 秒處: 這首歌中
00:00
00:05
00:20
00:25
00:55
01:05
01:25
01:30
01:55
00:00
02:14
積分
演出藝人
O.L.A
演出者
Smur Lee
演出者
Kayve
聲樂
詞曲
OLAOLUWA SALAMI
詞曲創作
Divine Loliya Princewill
詞曲創作
製作與工程團隊
Chech
製作人
歌詞
I got holy water for my veins
When I dey sip on my baileys
Health is wealth so I Dey on my veggies
Bye bye to my haters
They got nothing on me because I’m flawless
Up all night got my eyes on the papers
Chasing my dreams see you later
Send advice to my paypal
They be like wait Osadebe
Moving freely on the highway
Manna OG say no be today
Dem no go fit take advantage
I’m on my way with my baby
240 on the highway
I dey go crazy no be today
They no go fit take advantage o
If you get potential
Bring your creditials
Put am for center
No sentimental this instrumental
Fit make you mental
When the gbedu enter the money show
Na up nepa
intercontinental
La vi da loca across the boarders
Wait Osadebe
What’s up with my baby
I dey para on a le le
Ay on a le le
Backy for hand Palm oil for pocket
He’s just a friend we have nothing in common
Burst my head blud Abeg make I fit rest
Craving risky were go bring Mercedes Benz
Even chivita no active reach me
Zero panic
One preparation
99 composure
You go think say I no dey online
Till you talk wetin go lead to percentage
Elon Elon na their father
Till you talk wetin go lead to percentage
They call me smur lee
If you get potential
Bring your creditials
Put am for center
No sentimental this instrumental
Fit make you mental
When the gbedu enter the money show
Na up nepa
intercontinental La vi da loca across the boarders
Wait Osadebe
What’s up with my baby
I dey para on a le le
Ay on a le le
Written by: Divine Loliya Princewill, OLAOLUWA SALAMI

