album cover

Bundle Bundle

62,901Hip-Hop/Rap2024
album cover
00:00
00:25
00:45
01:10
01:15
01:30
02:05
00:00
02:15
過去 7 天
在過去一週內,Bundle Bundle 最常出現在 在下列歌曲開頭幾秒鐘內: 這首歌中

歌詞

Bundle bundle (bundle bundle)
Bundle bundle (bundle bundle)
Clement isong (Clement isong)
Nnamdi azikiwe (Nnamdi azikiwe)
Baller baller (baller baller)
Baller baller (baller baller)
Eye ball big
Arinze (Arinze)
Arinze (Arinze)
I no too drink but na me Dorime (Dorime)
Oyinye (Oyinye)
How you dey? (How you dey?)
Make we go (make we go)
To my place (to my place)
Go give you bread, go give you sausage
That one no mean say you chop breakfast
No be that kind breakfast
I dey focus on making cash
Focus on making cash
Bundle bundle (bundle bundle)
Bundle bundle (bundle bundle)
Clement isong (Clement isong)
Nnamdi azikiwe (Nnamdi azikiwe)
Baller baller (baller baller)
Baller baller (baller baller)
Eye ball big
Arinze (Arinze)
Arinze (Arinze)
Order the bottles
Dorime dey go
I get money bastard
As I dey pop the bottles
E dey make dem dey ginger dey go
Dem ginger dey go
Tequila shot I dey give all of them
Make dem ginger dey go
Dem ginger dey go
Backwood for mouth I dey puff
I dey pass to my **** alone
The girl wey dey grind me carry overload
Bundle bundle (bundle bundle)
Bundle bundle (bundle bundle)
Clement isong (Clement isong)
Nnamdi azikiwe (Nnamdi azikiwe)
Baller baller (baller baller)
Baller baller (baller baller)
Eye ball big
Arinze (Arinze)
Arinze (Arinze)
Bundle bundle (bundle bundle)
Bundle bundle (bundle bundle)
Clement isong (Clement isong)
Nnamdi azikiwe (Nnamdi azikiwe)
Baller baller (baller baller)
Baller baller (baller baller)
Eye ball big
Arinze (Arinze)
Arinze (Arinze)
Ten meter, money changer
Give them dollar, change am
Twenty meter, normal
My hundred meter, who fit run am
Written by: Nwaobori Happy

Shazam 註腳

選擇語言:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

關注我們

Loading...