album cover
Remember
11
Afro-Beat
Remember 由 Rabbah Music Distributed © i fog 於 2026年4月2日發行,收錄於專輯《Remember - Single》中
album cover
發行日期2026年4月2日
標籤Rabbah Music Distributed © i fog
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM75

積分

演出藝人
Eniola kawsarat
Eniola kawsarat
和聲
詞曲
Tiamiyu Usman Abayomi
Tiamiyu Usman Abayomi
詞曲創作
製作與工程團隊
Ty Kruz
Ty Kruz
製作人
Siege
Siege
工程師

歌詞

When we Dey hustle for orile
As a blacksheep Mi ole sunle
IKan toh di fa fun adewunmi
Ko yonu si mi iyen ko Folabunmi
Everyday hustle for orile
We Dey sleep outside without duve
Life na dice no be movie
Naso we dey move left right
Na by two ways
Pick two, last card check up
Naso me I steady pace
Laiye datiemo
Moda awon Temi mo
Iyen ninu aye
What doesn't kill me makes me stronger
I get baba God and I get my mother
Dem be dey think say the boy go fall down
Everyday oluwa mi do me wonders
Remember those days we sleep without food in our stomach
Oye Kati ku oluwa Lon showa
Oko mi ninu omumi mi sober
Bread ati ewa
70 30 100 naira
Say me pray to God for the life and cheddar
Welcoming the grace after all the suffer
Everyday oluwa mi do me wonders
Plantain mon kiri ninu street
I don think say naso me my life go baku
See me now say me don dey roll my backwood
I don dey reason big figure since I dey my childhood
Pick two, last card check up
Naso me I steady pace
Laiye datiemo
Moda awon Temi mo
Iyen ninu aye
What doesn't kill me makes me stronger
I get baba God and I get my mother
Dem be dey think say the boy go fall down
Everyday oluwami do me wonders
Remember those days we sleep without food in our stomach
Oye Kati ku oluwa Lon showa
Oko mi ninu omumi mi sober
Bread ati ewa
70 30 100 naira
Say me pray to God for life and cheddar
Welcoming the grace after all the suffer
Everyday oluwa mi do me wonders
Written by: Tiamiyu Usman Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...