album cover
Press Button
22,101
Music
Press Button 由 emPawa Africa Music Services Limited 於 2026年7月3日發行,收錄於專輯《Where Did Love Go?》中
album cover
最熱門
過去 7 天
01:05 - 01:10
在過去一週內,Press Button 最常出現在 大約在下列歌曲的 1 分鐘 and 5 秒處: 這首歌中
00:00
00:05
00:10
00:30
00:35
00:55
01:05
01:25
01:30
01:45
02:20
02:30
00:00
02:39

積分

演出藝人
Tekno
Tekno
主唱
詞曲
Augustine Miles Kelechi
Augustine Miles Kelechi
作曲家
製作與工程團隊
Willis
Willis
製作人

歌詞

[Verse 1]
Say de wan do me ojoro
Ojo jojojo (Oh Lord)
Ọmọ she wan knack me trankilo
Haba! wetin I do?
Why she like to de try me? I no know
Me wey be king like Solọmọn
Tell everybody "bia nu o"
She no fit change my frequency
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey jogodo jogodo jogodo jogodo jogodo
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto kprokoto
O ya press their button
O ya, o ya press their button
Ọmọ, ọmọ press their button
Make you press their button
[Verse 2]
You say you no materialistic
The thing I buy you say you like it
I thought you were into the mystic
Come make I check your heartbeat
I like the perfume for your armpit
It is so nice I expect it
Too much chop bon apetit
I should runaway but I want it
[Chorus]
No dey eye me o
Why you dey eye me o?
If I talk anything, do anything
E no concern you
Oh yeah yeah
Whine o, make nobody go whine me o
No go dey whine
In case you don de forget
We go remind you o
We get memory
We go dey jogodo jogodo jogodo
Keep on rocking
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
We go dey kprokoto kprokoto kprokoto
Keep on rocking, hm hm
Say we no big for nothing, yeah
Ọmọ press their button
Written by: Augustine Miles Kelechi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...