album cover
Temerity
11
巡演
Music
Temerity 由 Maple Grove Entertainment 於 2026年4月9日發行,收錄於專輯《Temerity - Single》中
album cover
發行日期2026年4月9日
標籤Maple Grove Entertainment
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM186

積分

演出藝人
ZeXzy
ZeXzy
主唱
Popoola Olugbenga
Popoola Olugbenga
薩克斯風
詞曲
Aituae Williams Uwaifo
Aituae Williams Uwaifo
詞曲創作
製作與工程團隊
ELJACKBEATZ
ELJACKBEATZ
混音師
Chukwuma Emmanuel Chibuike
Chukwuma Emmanuel Chibuike
製作人
Aituae Williams Uwaifo
Aituae Williams Uwaifo
製作人

歌詞

Eh Probity government need some probity ahn ahn ahn
Clarity promises need some clarity ahn ahn ahn
Sincerity we just want some sincerity ahn ahn ahn
Temerity we Dey fear your temerity
Eh eh eh eh
Hmm eh eh eh eh
Hmmm eh eh eh eh
Make you self check am
The maths e no balance
Make you self check am
Do the maths o e no make sense oh
Make you self check am
The maths e no balance
Make you self check am
Do the maths oh e no make sense oh oh oh
Hundreds of million for one borehole
Why these politricktians una no get soul?
50 cars for president convoy
1000 people for Dubai envoy eh eh
How many billions for street light?
Sharing formula na him wey Dey bring fight
Una fit thief everything it won't suffice
Just Dey lick our head like them dog lice
Make you self check am eh
Say the maths e no balance e yo
Make you self check am
Do the maths o e no make sense oh oh oh
Say make you self check am
The maths e no balance e yo oh oh
Make you self check am
Do the maths oh e no make sense oh oh oh
Arise o compatriots eh
Make I see you wave your passports
We go match through the streets me and my cohorts
Preach this message the imams and the pastors
Eh eh
Tonite we go break dance eh
Politricktians make them make chance
This na warning to una in advance
We go spark a revolution no go use guns eh eh
Say make you self check am
The maths e no balance e yo oh
Make you self check am
Do the maths oh e no make sense oh oh oh
Say Make you self check am
The maths e no balance e yo oh oh
Make you self check am do the maths o
E no make sense oh Naija
Written by: Aituae Williams Uwaifo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...