旋律
歌曲有多麼清晰易記且符合明確音樂模式的旋律。通常,旋律分明的作品會擁有清晰易記的器樂或人聲主線。
原聲音質
此指標衡量一首歌曲在多大程度上依賴原聲樂器 (例如鋼琴、吉他、小提琴、鼓、薩克斯風),而非電子或數位合成音效
Valence
歌曲透過和聲與節奏所傳達的音樂積極性或情感基調。數值高通常對應快樂、興奮或愉悅感,數值低則與悲傷、憤怒或憂鬱相關。
節奏感
綜合了節拍穩定性、節奏型態與重拍強度等多重因素,以判定一首歌曲適合跳舞的程度。一首「節奏感強」的歌曲,通常具備穩定的速度、重複的音樂結構與明顯的強拍。
輕快
曲目的律動感可能受節奏快慢、音量起伏與聲譜密度所影響。較輕快的歌曲通常節奏強勁,編曲豐滿;反之,不太輕快的歌曲則可能編曲簡約、節奏較慢。
BPM96
歌詞
[Intro]
Hala oyi eh
Hala oyi eh
Hala oyi eh, eh!
[Verse 1]
See, for instance
Say I be the one wey dem give chance
Say I be the one wey dey make plans
For all man to benefit abi
To make we disagree to agree to create chance
But now I am not of importance
'Cause now I am looking from a distance
And that's why he give dem the chance to do us
And turn us to victim of circumstance
Dem just dey ignore our existence
Dey create excuse, dey use excuse to buy plans
Hai, dem no want know say we dey, dem dey use us dey play
All we get is a pursing glance
Anytime we stand for resistance
When dem in the act of exploitance
Abi we just be living in a trance, Lord
Oh my God
Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow
Hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul
Hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh
See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I want to dey chill, I go still go dey want to dey
To dey hala oyi eh
Stand look around you and I bet you, you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh, for the thing wey you see wey make you hala, hala oyi eh
[Verse 2]
For instance
Say ẹ'mí ní Baálẹ̀ of Nigerians
Shey I go dey respect your own stance
Shey I go create the scenery for better to plenty
To dey make we dey give chance
Instead of to dey pack the money go France
Dey make suffer to full in abundance
Dey make me to wan run away to a place
Wey e be say I go dey be like to break-dance
Where dem go respect my skills, for instance
Where dem go no go just dey, dey play pranks
On top the people wey work the way wey give them the key
To the door, to the substance
Wey dem just dey use with the freelance
Their looting no dey give us assurance
Repentance no dey their plans, e dey create annoyance for my hand, so
Hala oyi eh
See what I'm feeling, means you feeling my flow
And then you know say it's so, so
Hala oyi eh
In your house o, or you in a motor and you dey a go slow, just
Hala oyi eh
Feel like this thing is affecting your being and is killing your soul
Hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
Hala oyi eh
See this type of thing wey we dey feel e dey make me dey want to dey
To dey hala oyi eh
Even if I (Hai) want to dey chill, I go still go (Chai) dey want to dey (Hai)
To dey hala oyi eh
Stand look around you (Chineke me) and I bet you, (Hai, chai) you go want to dey
To dey hala oyi eh
Hala oyi eh for the thing wey you see wey make you hala oyi eh
[Outro]
Hala oyi eh, eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hey, make we dey give chance
Instead of gather money dey-dey go France
Ay, chai
Ay, oh, hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh-eh
Hala oyi eh, eh-eh
Written by: Innocent Idibia, Ojb Jezreel


