積分
歌詞
When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I go back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying, nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
My papa advice me, make I play my music with honesty
Mama advice me, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga
I'm a simple man by nature
Oh, funny, funny identity
Oh, mama o, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
When coconut fall from up, e no dey harm anybody
Coconut get water, noboby knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, brother o, funny, funny identity
Oh, papa o, funny, funny identity
Sometimes when I dress, I dress like boy yoyo
Sometimes when I dress, I dress like chief or king
I bin get bearbear, my bearbear is from nature
Music is my talent, that's my identity
Oh, mama o, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, mama o, funny, funny identity
Oh, brother o, funny, funny identity
When I wake up in the morning, I go pray to my God
When I go back in the evening, I go pray to my God
Always believe in trying, nothing comes for nothing
Always do my best and leave the rest to God
Oh, baba o, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, mama o, funny, funny identity
My papa advice me, make I play my music with honesty
Mama advice me, make I respect all my seniors
Always cut my coat according to my size
I no dey promise anything wey my power no reach
My yes is my yes, my no is my no
I no dey make inyanga
I'm a simple man by nature
Funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
When coconut fall from up, e no dey harm anybody
Coconut get water, noboby knows from where e enter
If you do good to me, I go thank you for your favor
If you do bad to me, na you sabi oh
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, mama o, funny, funny identity
Oh, baba o, funny, funny identity
Oh, brother o, funny, funny identity
Oh, sister o, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, funny, funny identity
Oh, mama o, funny, funny identity
Oh, baba o, funny, funny identity
Written by: Copyright Control