album cover
SETTING
179
Afro-Pop
SETTING 由 LIONS ROAR MUSIC 於 2026年5月29日發行,收錄於專輯《SETTING - Single》中
album cover
發行日期2026年5月29日
標籤LIONS ROAR MUSIC
語言English
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快
BPM100

音樂影片

音樂影片

積分

演出藝人
Gift OFA
Gift OFA
演唱
Alannah Chapman
Alannah Chapman
薩克斯風
詞曲
Oshioke Okogie
Oshioke Okogie
詞曲創作
Gift Osikhe Alunomoh
Gift Osikhe Alunomoh
詞曲創作
King Nazzy
King Nazzy
詞曲創作
製作與工程團隊
Oshioke Okogie
Oshioke Okogie
製作人, 混音師, 母帶工程師
King Nazzy
King Nazzy
創意總監, 共同製作人

歌詞

OF AFRICA
Only by grace say we dey, no holidays
Take am easy, cause tomorrow fit be your day
Chance am, no dey play with my balance
All my G's are gallant
Oh aje
Put dem for freezer, giza
Too many girls on my pizza, dealer
Some of dem dey for the mula, ruler
Mi o fe je for wahala ah ah
Last card check up, no dey hear dem talk
Make I reach my door, put body involve
Olohun se, say the time go reach my turn
Mi o fo, until then abide by law
One time, for my people one time
Oh high, till the morning sunrise
Get the kele wey dey do me real nice
Get the kele when dey do me real
I'm on a setting
Mo kan lo far sho ti ye mi
Light my spark on a daily, gently
Many don go for this journey (Uhhhh ye ye)
I'm on a setting
Mo kan lo far sho ti ye mi
Light my spark on a daily, gently
Many don go for this journey (Uhhhh ye)
Easy life
Mo ni fe only easy life
Table turns now I'm living right (ye ye)
Sho ma gimme whine
Anike wey dey see me laugh (hmm hmm)
Now the boy looking really nice
Thank God for grace
For this journey we chase (ye ye)
And all the pain that we faced
No time to waste
Pray for more better days
Gbe my jam on replay
Last card check up, no dey hear dem talk
Make I reach my door, put body involve
Olohun se, say the time go reach my turn
Mi o fo, until then abide by law
One time, for my people one time
Oh high, till the morning sunrise
Get the kele wey dey do me real nice
Get the kele when dey do me real nice
I'm on a setting
Mo kan lo far sho ti ye mi
Light my spark on a daily, gently
Many don go for this journey (Uhhhh ye ye)
I'm on a setting
Mo kan lo far sho ti ye mi
Light my spark on a daily, gently
Many don go for this journey (Uhhhh ye)
I'm on a setting
Mo kan lo far sho ti ye mi
Light my spark on a daily, gently
Many don go for this journey (Uhhhh)
Easy life
Mo ni fe only easy life
Table turns now I'm living right
Written by: Chinaza king nazzy, Gift Osikhe Alunomoh, Oshioke Okogie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...