album cover
Differently
album cover
Differently 由 ASIDIC SOUNDS 於 2026年8月22日發行,收錄於專輯《You Rest You Rust》中
2026年8月22日
標籤ASIDIC SOUNDS
語言English
BPM100
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

African man with the juice
Juice baby juice
African man with the juice
Juice juice juice baby juice
Wetin money go cause Wetin money go cause
Wetin money go cause I don’t know.
I don’t know Wetin man go do Wetin man go do
Wetin man go do, I don’t know I don’t know o
Man must to work o Man must to chop o Man must to fuck kara ji Pepe Man go collect o Man no go let o Man need fresh to turn up differently Man go collect o Man no go let o Man need fresh to turn up differently Differently (Verse 1) Man need breast o Cuddle the chest Man do him best on a frequently Man leave him bed to Hustle for ghetto Man need phef o kilode Handle your case o kilode Neck e deh pain o kilode Body dey pain opaeyin de Me I get my own bread if you gbeyin de Jaga never lie for a brother Never let a man put asunder Wake up wake up Na asogba Oju lalakan mi fin sho sigba Dem don do me one time Dem don do two time Won deru Sita Make we sha dey give thanks Wetin money go cause x3 I don’t know 2 Wetin man go do x 2 Wetin man go do, I don’t know I don’t know o Man must to work o Man must to chop o Man must to fuck kara ji Pepe Man go collect o Man no go let o Man need fresh to turn up differently Differently On a differently Differently differently ASI badman turn up differently Differently differently differently African man with the juice turn up differently
Written by: PsalmE ASI
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...