album cover
OM+OY
album cover
OM+OY 由 ERME 於 2026年8月28日發行,收錄於專輯《OM+OY - Single》中
Released2026年8月28日
標籤ERME
語言English
BPM104
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Kulosa Don't leave
Baby Come closer
Perceive your aroma
I wan to chop your nsala
Omo elewa i swr you don’t need direba
Se automatic abi se na manual
I’m available to drive you crazy jangilofa
What you say?what you want?elo lo fe gba?
So many things wey we go need to do
You with me don’t worry about the dough
You with me dont worry about di l do
Ah fine lady (name what you want nothing wey me no fit to do)
Oh My baby (move around, free to air you my oxygen)
Ah fine lady (name what you want nothing wey me no fit to do)
Oh My baby (move around, free to air you my oxygen)
Only me plus only you
Look into my eyes girlie no evil
Don’t leave me, cos i’m into you
Make i dey your body like tattoo
Only me plus only you
Nobody fit love you like i do
Only me plus only you
Baby, shine on me just like the moon
Kulosa Don't leave
Baby Come closer
Perceive your aroma
I wan to chop your nsala
Attention everybody ye
Look who's here
Na my baby girl eh
Nobody fit compete ye
Dance to my flows and my
melody
Wetin you want na my money
money ye
Wetin I want na your body body
Only me plus only you
Look into my eyes girlie no evil
Don’t leave me, cos i’m into you
Make i dey your body like tattoo
Only me plus only you
Nobody fit love you like i do
Only me plus only you
Baby, shine on me just like the moon
Written by: ADELAKUN OKIKIJESU EMMANUEL, GODWIN OSEMUDIAME OYAMENDAN
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...