album cover
Choco Milo
album cover
Choco Milo 由 Boi Vinci 於 2026年7月13日發行,收錄於專輯《Choco Milo - Single》中
發行日期2026年7月13日
標籤Boi Vinci
語言English
BPM84
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

If I
If I
If I give you belle
Girl we go make fine kids
Yeh
If I
My baby If I
Boi Vinci yea ye
If I give you belle
Girl we go make fine kids
Okwa unu afugo na my baby bunu Asampete (Asampete)
The way she just dey dance she dey scatter brain (Scatter brain)
Ajeh
Umu asa si nu Anambra
Eh
Jukwa ese, jewe Anambra
Ifunu Odogwu Iga amanu say e dey (E dey)
Men bu kwa ike
Everyday we celebrate
Ife anyi nabo bu mint
You know say the money dey
Gbawarum egwu make I spray you money eh
I go spray you money eh
Omalicha nwa
Legodi ka isi ma mma
My choco milo my heart desire
She put my heart on fire
On fire
Girl na me wey you want o
Shey na me wey you want o
Girl na you wey I want o
My choco milo o
You I want o
Oh my baby girl ifuru Ife na ada (Ife na ada)
Shey na you I wan spray all my cash o
Cause it's our wedding day baby make we dance o
My baby too fine in the gown
When you waka men tugharia
When you waka guys chagharia anya
Ajeh
I call you nwanyi manaria
Maka na mma nwanyi buzinu agwa ya
Okwa unu afugo na my baby bunu Asampete
Eh
The way she just dey dance she dey scatter brain
Ajeh
Umu asa si nu Anambra
Eh
Jukwa ese, jewe Anambra
Ifunu Odogwu Iga amanu say e dey (E dey)
Men bu kwa ike
Everyday we celebrate
Ife anyi nabo bu mint
You know say the money dey
Gbawarum egwu make I spray you money eh
I go spray you money eh
Yeeh
If I
If I
If I give you belle
Girl we go make fine kids
If I
My baby If I
If I give you belle
Girl we go make fine kids
Written by: Vincent Obidigbo

Loading...