album cover
Hello
album cover
Hello 由 Baldoza ENT 於 2026年9月9日發行,收錄於專輯《Hello - Single》中
2026年9月9日
標籤Baldoza ENT
語言English
BPM190
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

So no dey confuse mi
Sho n gbo mi
You nobi Jesus
No fit die for me
You wey dey preach
Sho ni gba gbo ni
Everything dem talk omo nah story
Lo o to ni
Joy is coming
Nah only you fit to change my story
I dey everyday on my grind
Olohun i no fit lie for you u u
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Oremi so fun mi kilo n ko
Awon kan so kiri kilo n se
Asese tun se, omo bola!!!'
Awon ti o mo kan tan se
We no be set who be you madafucker
Ko n seru won make you call your father
For Una hood i be boss ma yan fa n da
Mo yo owo mi ninu toe pata pata
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
E bo lowa ninu bibeli to sope ka ma mugbo
Everybody go die e ta siko wa bati to
Mo fori iyami be e o dakun joor bolatito
Any how e be won mo
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Make i no beg o
My broda dey vex o
E say make i melo
Mama won say HELLO
Written by: Seun Dimeji Ojo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...