album cover
album cover
Duduke 由 The Class 於 2026年11月1日發行,收錄於專輯《The Weekend Classes》中
發行日期2026年11月1日
標籤The Class
語言English
BPM111
旋律
原聲音質
Valence
節奏感
輕快

歌詞

Never forget loyalty or you wanna get stepped Cook sir
Shawwy
Wii
Silence no be fight
Fire no be ice
But you dey enter my eye
Full me for my mind
How I want to survive
If no be by God's walahi I for don kpai
E dey do me like suicide
Shebi diamonds you want
Or make I give you shitor
You know my thing dey long
Make you no see me dey run
Abi an cyber truck
Drive you over the world
If I go chop your work
Nneka wetin you talk?
She tell me say make I dey duduke, duduke Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh Before I hold her yansh, hold her yansh
Say make I dey duduke, duduke
Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh
Before I hold her yansh, hold her yansh before i Paddy she fine she come get sense
First night she no want sex
Late night cooking up meth
She don high she give consent
Step back me I no want case
Rat race, I guide my cheese Hot chase
I dey loose breathe
Finna dance like i boom bet
Leave me make I dey for my dey
Dey where money e dey
If raba e no dey
Me I go fit craze
Leave me make I dey for my dey
Dey where money e dey
If raba e no dey
Me I go fit craze
She tell me say make I dey duduke, duduke Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh
Before I hold her yansh, hold her yansh
Say make I dey duduke, duduke
Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh
Before I hold her yansh, hold her yansh before i Say make I dey duduke, duduke
Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh
Before I hold her yansh, hold her yansh
Say make I dey duduke, duduke
Say make I duduke, duduke
Before I hold her yansh, hold her yansh
Before I hold her yansh, hold her yansh before i cook sir

Loading...