Music Video

Peace
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
MohBad
MohBad
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ilerioluwa Oladimeji
Ilerioluwa Oladimeji
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rexxie
Rexxie
Producer

Lyrics

(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?) (Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar) (Yo) Wetin be this one like this? Been through many things Many-many gists But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀) Oh-oh, ah I dey do like say me I no dey see Like say I no dey hear Which kind person be this? Oh-oh, ah Wetin be this one like this? Been through many things l'át'ayé Genesis I be dealin' with frenemies Survivor (survivor) Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà) Money chaser, faster than a bullet Flyin' like a rocket, badman will never rest King of South and the West Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn) Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn) Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga You go dey when I no get ginger? Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai) Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar Kákiri lọdọ àwọn aboki Oh-oh, ha Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar Kákiri lọdọ àwọn aboki (Ìrù kileleyi? mí ò fẹ gbọ) Oh-oh, ah, eh! Wetin be this one like this? Been through many things Many-many gists But, I still find my peace Oh-oh, ah I dey do like say me I no dey see Like say I no dey hear Which kind person be this? Oh-oh, ah Wetin be this one like this? Been through many things l'át'ayé Genesis I be dealin' with frenemies Survivor ('vivor) Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà) Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà) Flyin' like a rocket, badman will never rest King of South and the West Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn) Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn) Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga You go dey when I no get ginger? Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba? 'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín? Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar Kákiri lọdọ àwọn aboki Uhn-uhn, uh Ìyàwó mí ṣ'odá? Ìyàwó mí (ò fí mí si'lẹ mo ńfá cigar) (Kákiri lọdọ àwọn aboki) (Timi Jay on the track)
Writer(s): Ogbemudia Emmanuel Aganmwonyi, Ilerioluwa Oladimeji Aloba, Chisom Faith Ezeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out