Music Video

Jonze
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Shallipopi
Shallipopi
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Crown Uzama
Crown Uzama
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Busy Pluto
Busy Pluto
Producer

Lyrics

Clear road, no go dey Na your presido dey come They call me Shallipopi Wait, wait (B', Busy) 911, call police (eh) I wan arrest for the shege you show me Nobody perfect (mm), and nobody holy (uh-uh) But, when I take my loud, I crush am with molly No story, yeah-yeah (confirm, eh) Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, no go dey) Eya mobo yor, iyan fien fuwa oh (iyan fien fuwa, yeah) Iyan fien fuwa nieh (eh), e wey regbe mueh yo Oh gha mueh yo (eya mobo yor) Iyan fien fo (eh) Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (confirm) Eya mobo yor (all those men), iyan fien fuwa oh (eh) Iyan fien fuwa nieh (mm), e wey regbe mueh yo (mm) Oh gha mueh yo (eya mobo yor) Iyan fien fo Make dem calm down for that area (eh, that axis) (Make they calm, eh) Make they calm down for Zone 5, wahala, see am (make they calm, eh) The last time squad row one tie, see am The guy jonze, eh (he jonze oh) The last time squad blow one bay, see am The guy jonze Na once he jonze, na once he jonze Na once he enter ghost mode Na once he jonze-jonze, na hin jonze Na once he loose control (go away) Na once he jonze, na once he jonze Na once he enter ghost mode Na once he jonze-jonze, na hin jonze (eh) Na once he loose control (confirm) Girl, what's your number? Girl, what's your number? Girl, what's your number? Girl, what's your numb'? (Eh) Add me on Snap', add me on Snapchat (no go dey) Steady on guard (eh), blowing my ganja Order one OS, order one OS, order one oscro Order one mm (eh) I want this, not the other on, wait I'm done, bring another one 911 (911), call police (call the popo) I wan arrest for the shege you show me Nobody perfect, and nobody holy (eh, nobody ho', wahala) But, when I take my loud, I crush am with molly (wahala) No story, yeah-yeah Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, eh) Eya mobo yor (wait, wait), iyan fien fuwa oh (eya mobo yor, eh) Iyan fien fuwa nieh, e wey regbe mueh yo (eh) Oh gha mueh yo Iyan fien fo Pamurege, ti ya-yaga, ti ya jojo (eh, confirm) Eya mobo yor (no go dey), iyan fien fuwa oh (iyan fien fuwa) Iyan fien fuwa nieh (eh), e wey regbe mueh yo (eh) Oh gha mueh yo (oh gha mueh yo) Iyan fien fo Make dem calm down for that area (eh, that axis) (Make they calm, eh) Make they calm down for Zone 5, wahala, see am (make they calm, eh-eh) The last time squad row one tie, see am The guy jonze, eh (he jonze oh) The last time squad blow one bay, see am The guy jonze (eh)
Writer(s): Habeeb Saheeb, Crown Uzama Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out