Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
ODUMODUBLVCK
ODUMODUBLVCK
Vocals
Decosuave
Decosuave
Vocals
Oshow Daviz
Oshow Daviz
Background Vocals
MikoJazzy
MikoJazzy
Guitar
NSIFIOK
NSIFIOK
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ojogwu Tochukwu
Ojogwu Tochukwu
Songwriter
Oshioke Okogie
Oshioke Okogie
Songwriter
Obinna Ndukwe
Obinna Ndukwe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oshow Daviz
Oshow Daviz
Producer
UCEE
UCEE
Mixing Engineer

Lyrics

Abuja people dey my convoy, Wike and co (ayy-ayy, ayy) Blvcksheep forever, blvcksheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE Records, you get me? Odumodublvck (ayy-ayy, ayy) Decks (ayy) Native (ayy-ayy) Abuja people dey my convoy Enugu people, oya, gboso For Port Harcourt, na me dem dey jump on I'm on vaca', I dey for London Abuja people dey my convoy (Oganigwe) Enugu people, oya, gboso (Oganigwe) For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe) I'm on vaca', I dey for London Conversation (aboy), conversation (aboy) Me, I no dey follow this your conversation (conversation) Abi na observation (yes), observation (yeah) Me I too dey OBS, na observation Wetin comot for my mouth? Na my incantation Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration Motivation, elevation (elevation) Make I put am for their body Deco, why you don start? (Deco, why you don start?) Hammer boys (boys) Na we dem dey call (yes) Obi Cubana say "na 'Modu be my choice" (yes) Deco? (Ehn), I say you don blow (Def) When I enter Eko, many keles dey on code So many Chiomas on my phone Larry Gaga where you go? (Where?) Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (dons) Elumelu, omo na you I go buzz (buzz) When e don burst, the bank na where I put my trust Abobi, put am on my God Omo, I fall out 'cause e sure (mega watts) Tender rabbas, pamper, encounter bad man (bad man) She offer bunda softly, the pum-pum bender (bender) I dey with the gangs (sharp) Odumodu', you bad Abuja people dey my convoy Enugu people, oya, gboso For Port Harcourt, na me dem dey jump on I'm on vaca', I dey for London Abuja people dey my convoy (Oganigwe) Enugu people, oya, gboso (Oganigwe) For Port Harcourt, na me dem dey jump on (Oganigwe) I'm on vaca', I dey for London Conversation (aboy), conversation (aboy) Me, I no dey follow this your conversation (conversation) Abi na observation (yes), observation (yeah) Me I too dey OBS, na observation Wetin comot for my mouth? Na my incantation Wetin make their leg dey shake? Na my own vibration Motivation, elevation (elevation) Make I put am for their body (yes) Deco, why you don start? (Ayy) "Work hard and play hard", na hin be my mantra (praa) Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (yes) Lux V, na my egbon wey dey tender Heavy load, see ikebe, 'Modu go stand out (mega watts) 'Modu go sign out (graduation gown oh) Big big boys when I hang out (Wike and co) My kele no need handout (yes) See pressure, old soldier, I no go tension Carry am go Zone 4, carry am, everything Coda', dollars, everything Carry am enter Gwarimpa Carry am go Zone 1, carry am go Garki Anywhere e go, e no get where e touch You gift even Branch H Medix, H Medix (Wibby) Eh-eh, you go even go Yahuza Millennium Park, based on small-small drip, go some kill cruise Asokoro, Maitama eh, Zainab Everybody malo (everybody malo)
Writer(s): Tochukwu Ojogwu, Oshioke Okogie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out