Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
R2Bees
R2Bees
Performer

Lyrics

Haha (yeah) It's Melody (you know it's Mugeez) Yeah and Killbeatz (Yeah) and how can it be down without Paedae when it's R2Bees? I dey mad o, I dey go crazy I dey mad o, 'cause (yes you know) she movin' too sexy Met this girl up in the club, wey I hook up ask ein name, oh She dey move too sexy with the body wey she don't maintain, oh African lady, as I dey touch, she no dey complain, oh Make we do some dancing, wey she throw dat ting 'pon me She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh) She dey make I dey go crazy (wey I dey love that body shape, oh) She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh) She dey make adey go crazy (wey I dey love that body shape, oh) Now, swing for me (my African lady) Bring it on me ('cause I dey like how you whine it) Now, swing for me (my African lady) Say bring it on me ('cause I dey like how you whine it) Ghana baby, oh (oh yeah) Ghana baby, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah) I say come and swing (oh yeah) that thing for me (ah-huh-uh) Yo (oh yeah) Ghana baby, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah) Naija lady, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah) Oyibo baby, oh (oh yeah) I say come and swing (oh yeah) that thing for me (ay) Ha, ha (swing that thing), ha, ha Come and swing that thing for me (oh yeah) Every baby girl, swing that thing (yeah) Come and swing that thing for me Yo Love the way the girls look sexy In the club, love the way them whine it Na ein I see, dey make my head go crazy Wow, what a beautiful lady! (Oh yeah!) She dance like Shakira and Beyoncé Up in the club, busy body Black woman, you look so hotter Whether you be Ghanaian or from Naija (Naija baby) Shake what you got from mama Shake for you man make he feel better I say body no be firewood, swing make I feel you African black woman, you so good Baby, baby, come and swing One step, two step, do your thing Your style dey make my eye dey blink I swear to God, tonight, we don' go sing Baby girl, come and swing I say one step, two steps, do your thing (ooh yeah) Your style dey make my eye dey blink I swear to God, tonight, we don' go sing Now, swing for me, ah (my African lady) Bring it on me ('cause I dey like how you whine it) Now, swing for me (my African lady) Say bring it on me ('cause I dey like how you whine it) She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh) She dey make I dey go crazy (wey I dey love that body shape, oh) She dey make I dey go, ha (because of that thing, oh) She dey make I dey go crazy, ay (wey I dey love that body shape, oh) Now, swing for me, my African lady (my African lady) Bring it on me, 'cause I dey like how you whine it ('cause I dey like how you whine it) Now, swing for me (yeah), my African lady (say my African lady) Say bring it on me (and my African) 'Cause I dey like (my African) how you whine it (my African lady) Now, swing for me, my African lady (my African lady) Bring it on me, 'cause I dey like how you whine it ('cause I dey like how you whine it) Now, swing for me (and I dey like how you do it) My African lady (I say my African) Say (my African) bring it on me (my African lady) 'Cause I dey like how you whine it Yeah Thank you, beautiful ladies, for showing up It's R2Bees, we outta here, peace
Writer(s): Abdul Mugeez Rashid, Sean Awuku Maxbornd Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out