Lyrics

Every night and day the boy e dey fly to Dubai . Photo: Filed (Producer: Young D. Songwriter: Timaya) Every night and day The boy e dey fly to Dubai All the way from naija To just go flenjor for Dubai Travel to America Just to go charge my phone Bad belle people Make una leave me alone I say when money no dey People dey carry me play When money no dey Everybody run away I say when money No dey no no no People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face They feeling They feeling They feeling They feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies They wanting the boy My brother When the going Is going good Many many people Will be your friend When Money no dey People dey Carry me play When money no dey Everybody run away When money no dey People dey use me dey play When money no dey Nobody look at my face Them say me I dey craze If you get money Make you spend am brother Oya make you dey turn up my sister Na once in a while we suppose to dey jolly Oya yankulu yankulu Dance my cherry oh oh When money no dey everybody I say when money no dey my guy Abru kutu mami Oh shei na bad thing I tell you Tonight na flavour timaya oh Egberipapa one of bayelsa When money no dey I say when money no dey I love you I love you Dance hey baby If you want to touch wete ego nu Tonight na flavour timaya oh Egberipapa one of bayelsa o They feeling They feeling They feeling They feeling the boy The ladies The ladies The ladies The ladies They wan touch the boy When I sing say when money no dey Everybody run away Nobody wan stay Just because money no dey Now money don dey oh no no And friend them be come my way People them wan come stay No be me you go use play I say when money no dey Everybody run away When money no dey Everybody run away I say when money no dey When money no dey People them wan run away When money no dey dem dey carry me play Oh nor nor Oh nor nor
Writer(s): Temidayo Babtope Joseph, Inetimi Alfred Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out