Lyrics

King Josh o. Many many things wey i want to talk Many many things way i want to yarn Your most dangerous enemy fit be your best friend (i say) Your most dangerous enemy could be found in your lover Amongst every twelve there's a Judas I say every twelve a Judas Time and chance is the only identification To the mago-mago looku-looku talku-talku yimu-yimu corner-corner fake-fake friends o. Time and chance is the only identification To the bad belle people dem. Tell them say oke lan lo o... Amen Halleluyah Amen I go dey nowo nowo... Amen Halleluyah Amen Cos who God has blessed, no man can curse Amen Halleluyah Amen I go dey bimo lemo. Amen Halleluyah Amen Another thing way i want to talk Another thing way i want to yarn Dead body no dey wear makeup Do what you can do when the time is right Bestfriend, but na dem transport rumors As we dey waka dey go, padi mi show your true colors Amongst every twelve there's a Judas I say every twelve a Judas Time and chance is the only identification Communalism better pass individualism But enmity waka killing the society From the "frenemies" parading causing adversity Oh no no no no no... Time and chance is the only identification To the bad belle people dem Tell them say oke lan lo oooo... Amen Halleluyah Amen Amen Halleluyah Amen (I go dey nowo nowo) Amen Halleluyah Amen (oooh... Cause who God has blessed no man can curse) Amen Halleluyah Amen (Oke lan lo...)
Writer(s): Troy Ivery Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out