Lyrics

Wassup Minzulode lomo ahh Aunty make I tell you something No be joke, no be play no be small thing I no go lie say you do me strong thing, do me strong thing I dey talk you dey form rihanna sey You no dey come till I buy designer Her body hot, her body fire, yeah she do me bad kilode me tire She be the one, wey dey make me dey want to fall in love, Shey you know sey me I want to touch, She carry back I dey see am for the front She be the one, wey dey make me dey want to fall in love Shey you know sey me I want to touch, She carry back I dey see am for the front. Eh say she anywhere the money go so I make my pocket start to overflow I get to give am make she carry go, Wetin she do me say nobody know(nobody no no no) Up all night till the morning, thinking about how to make you love me O girl I'm trynna make you know me(wassup) U know u can text me if u lonely She be wanting me money, 24times I'm trynna call eh Text me on d phone, She tell me she love me now I want to go she dey make me fall again o She be wanting me money, 24times I'm trynna call eh Text me on d phone she tell me she love me, Now I want to go she dey make me fall again o Girl you get e big something, Me I like e big something for ur love I fit to Cross country yhh, oya give me no long tin girl Moni boss e girl o, give me love wey u get o, O baby don't forget o(forget o) oya give me that ur thing so, Me I no go play u like a ping pong, Knocking at ur door like a ding dong, U go be d queen for my kingdom(for my kingdom for my kingdom) girl I No go play u like a ping pong buy u feraganmo Wey u need o, u go be d queen for my for my yeahhh
Writer(s): Clifford J. Harris, Phalon Anton Alexander, Thomas Decarlo Callaway, Maurice White, Philip James Bailey, James Henry Boxley Iii, Carlton Douglas Ridenhour Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out