Lyrics

It's erigga baby Paper boi Ah just woke up in a brand new house I wanna go out and I've got a brand new car Mehn na God dey run am menn Nobody move jargon dey hold up Business don bad tell rappers make them gold up Ah need better space bus keep your sienna Am getting work work work Rihanna If you hear say ah suffer no be fabu Hungry wey dey give headache alabukun No chairman dey gree drop like kabu kabu Buh them want make you dey follow them like malu malu God4bid talent full my buluku I'm the shit forget wetin your pikin poo poo But no poo poo to write my lyrics cool cool In a word wey who no get money na mugu Until emirate empire enter my life Everything good soft girl enter my ride You need protection forget Gold Circle Money dey come make wey drive enter ecoobank Bross see ehn Bross Who do too pack iron for neck no dey know g9ld So baba God guide me ah no too know road Cut my grass if you see the state wey fold Dey form friends now Because my account don load Swell up like who chop community cash Beat the beat like who chop community cash You no know me ah follow full market argue Cun win them join them no dey follow me drag you This no be Blom_blow boss wey okpendy be oh This na gbedu wey go burst brain everywhere you go Na God sure pass ah no fit fall like Jericho Who dey roast corn no suppose walka go far 2017 team na go gather bar Like picture wey only me dey ah take am personal Forget haters those ones no be pexin naaa Ah no fit go hell devil go taya for me Him no mind find another one hire for me My problem pass the one buhari dey face Lyrically why you think say rappers dey gbess Dey hala wicked Erigga don return come Like militant money like who go return gun If my picture no dey under your girl pillow naim be say she crest my name for her dildo Ah leave warri come lekki because of bar You think say ah come here cun count the roundabout?? School of hardness forget say we graduate Them still dey throw us the school fee So wey you wey No be you suffer pass We na old warri Kill lizard pick nkokolo follow dirty Na we dey make our toys mumsy no dey buy Like who wan wear suit Wait make ah knack one time Shhhhhhhh Omo mehn Ee no easy You wan rap Cun rap this one ah dey rap na Comot your leg for high tension (End}
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out