Lyrics

It's MackyE on the beat This one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ine sisi manya manya Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh This one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ine sisi manya manya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel Naija Oya let's go to Kenya, Rwanda and Tanzania Togo, Cameroon, Niger Ghana, Southern Sudan Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh This one na die o If you dey dance am easy make you no fight o Ehyi you go forget your sorrow Makachukwu you go buy am, play for your motor This one na sara sara The beat is tana tana He go make you manya manya Ine sisi manya manya This is for people wey chala cha People wey kala ka Kana ni walanya Nani kalanya E go make you feel better This can take away palava This can take away wahala E go make you feel Naija Oya let's go to Zambia, Uganda South Africa, Togo, Cameroon, Burundi also Benin Republic Oya make you likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Everybody likota likota Mama Africa likota eh Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Wan ne sara sara le O sara sara le Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh O sara sara le Mama Africa sara sara le Make you dance eyeh, eyeh, eyeh, eyeh Imane mekofo sara sara le Flavour wanma sara sara le Make e dance eyeh, eyeh, eyeh Ugonna sara sara le Ndigbo nine sara sara le Make you dance eyeh, eyeh, eyeh
Writer(s): Tilmann Otto, Dalton Browne, Everton Dwyer, Bradley Brown, Aliaune Thiam, Hakim Abdulsamad, Dave Richards, Paul Henton, Bobby Digital Dixon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out