Lyrics

Oh my oh my uh, yeah yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta nah Olamide don sign the boy, Everywhere I go now they want to snap with the boy ahn Shout out to those people now wey Dey show me love, oh yeah That small boy don turn biggy boy, don turn biggy boy yeah yeah Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Kasa ma jo ma yo, Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh, Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah Work work work work work, because man must to chop Everyday say me dey hustle now, am heading to the top Ji masun, omo iya mi, hustle hard and take it slowly You know say nobody holy, no follow dem smoke poli Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won ma b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Kasa ma jo ma yo, Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh, Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah Ji Masun, Omo Iya Mi, Hustle Hard and Take It Slowly I Know Say Nobody Holy, No Follow Dem Smoke Poli Work work work work work, because man must to chop Everyday say me dey hustle now, am heading to the top Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Oluwa oshey, won mon b'owo se'n wole, Everyday say me dey calculate oh ah, k'owo nla wole Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Mama, I made it oh yeah, papa I made it oh yeah Kasa ma jo ma yo, oh nahn nahn Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah Kasa ma jo ma yo, oh me Lord oh, Ka sa ma jo ma yo ohoh yeah, ka sa ma jo ma yo ohoh yeah
Writer(s): Chisom Ezeh, Lawal Raheem Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out