Lyrics

This 9 to 5 since astart am Adey feel like Bayla den trap am I swear sometimes if my boss dey fool e lef queer then I won slap am Arriving late in the office, like I haven't been up since dawn Nyɛ me fault Kasoa deɛ traffic sorr Still me boss bɛ so me kon He wants report, write up Ma mail pii but he scrap am Wayɛ ne ho headie e dey mark am Ode ba late and wants it back fast If I delay then he dey worry herr E fit do ein body asɛ war bi chef But if my pay delay ano dey hear tee He no dey say sorry sef That thing paa wey e dey worry men That thing paa wey e dey bore me sef So ago slave, till I retire? And my sweat go go to the kids he go sire? Work, work saa but I no go own thing I feel like say afor do my own thing Build my own dream, climb higher I for quit this job oh man taya cos Man dey work Monday to Friday man dey work Friday to Sunday man dey stress Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get Say what we get? Still man dey work (Work-a-holics Anonymous) Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous) Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous) Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous) Say what we get? Still man dey work Make nobody lie you brother Being your own boss hard pass If you get employees deɛ gyae koraa You make loss sef you for pay the bastards Money come you for reinvest Bank loan sef den go reap interest If you no make steady you go be in debt If clients dey stress den I really vex But how afor do, smile like a fool Sometimes three weeks, nothing dey move I for hype for streets but nothing dey to Push I'm stuck, nothing to do At least afit wake when I want But adwendwen nti me da a me nda My paddies dey make on the job Ɔmo payday duru a, cash nkoara Me ano get guarantee, say this month sef, some amount will come Ɛba nso a sopi sopi, I no dey fit invest nti dabiara na hand to mouth Me ntumi ntɔ what dey need me Last week sef I sell my TV Running, a business, no be, easy Be like, afor, search my, CV Man dey work Monday to Friday man dey work Friday to Sunday man dey stress Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get Say what we get? Still man dey work (Work-a-holics Anonymous) Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous) Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous) Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous) Say what we get? Still man dey work Monday yeah, yeah, (Hustle) Tuesday yeah, yeah, (Hustle) Wednesday yeah, yeah, (Hustle) Thursday yeah, yeah, (Hard) Everyday yeah, yeah, (Hustle) Everyday yeah, yeah, (Hustle) Grind day yeah, yeah, (Hustle) Grind day yeah, yeah, (Hard) Monday yeah, yeah, (Hustle) Tuesday yeah, yeah, (Hustle) Wednesday yeah, yeah, (Hustle) Thursday yeah, yeah, (Hard) Everyday yeah, yeah, (Hustle) Everyday yeah, yeah, (Hustle) Grind day yeah, yeah, (Hustle) Grind day yeah, yeah, (Hard) Man dey work Monday to Friday man dey work Friday to Sunday man dey stress Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get Say what we get? Still man dey work (Work-a-holics Anonymous) Monday to Friday man dey work (Work-a-holics Anonymous) Friday to Sunday man dey stress (Work-a-holics Anonymous) Adwuma yi yɛ ara na yɛɛ yɔ nso what we get (Work-a-holics Anonymous) Say what we get? Still man dey work
Writer(s): Linford Amankwaa, Kristodea Gyan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out