Lyrics

Rapatapatapatapata YungD Terry G are you ready? Yaga Wọn fé pami but Olúwa wà Wọn fé pá iná, iná wà You can't bring me down, no No matter how you try o You can't make me frown o I can never go down o Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede-gedede-gedege-gedege-gedege, oh weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede, oh weh, chai See, every time I keep struggling They wan make I die o They wan control my life o Meanwhile, no be dem give me life o They want me to frown o They wan make I die o Every day, I dey go up, up My brother I no go stop o God give me power To conquer my enemies And I get authority over principality Oh Lord, come down and manifest Your power Oh Lord, come down and manifest Your power I say malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Irogedede, irinogedede, inogedede, oh weh Iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, iná, oh weh Inogede eh See the girls dem dey dance gedede, eh For your house you dey hear gedede, eh See some of dem, they dey dance gedede, eh And my music just gedede, eh My mama dey dance gedede, eh See the children dey dance gedede, eh See the boys and girls dance gedede, eh See, hmm Wọn fé pamí ná, iná wà Wọn fé s'emi lésè, erúku wà, ice Omó yen yaka síbẹ, eh Wọn fé s'emi lésè, eh The way she dey whine am go low, eh-eh Dey make man lose up him mind, eh One thing that happens in life Is when you progress and people dey vex, ice Because the paper e dey rest And they see you dey want to dey vex Oya baby, gandilolo, gandilolo-lo-lo-lo, eh Baby o, whine am, whine am, oya whine your apako, oh Hmm, go down, go down, go low Baby go down, go low I like it the way that you clip on ma finger Dey make me dey wanna-na go slow Baby, oh no I like it the way that you clip on ma thing E dey make me dey high go, apako Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede-gedede-gedege-gedege-gedege, oh weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede, oh weh, chai Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede, malonogedede, malonogedede, oh weh Malonogedede-gedede-gedege-gedege-gedege, oh weh Kilogedede, kilogedede, kilogedede, oh weh, chai, see
Writer(s): Gabriel Amanyi, Inetimi Odon, Temidayo Akintewe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out