Lyrics

Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no Izz LA And I dey talk to Nneka, talk to Amaka, Which one I go choose And I dey give Nneka, give Amaka Make I no go lose And I dey follow other girls oh And I dey do this girls oh, Folake get belle oh, Anita commot belle, So Wetin I go o Ebelebe Gobe ti sele oh oh, Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, Ebelebe Gobe ti sele no no Ebelebe Gobe ti sele oh oh, Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, Ebelebe Gobe ti sele no no Baby can you give me one chance oh, I know say I dey fuck up all the time oh Baby no be lie, no be lie oh, I know say I don give plenty girls And cos of the Lagos wey we dey oh, I know say I don give all your friends oh oh Na this night, this night oh, I confess to you my girl oh And I dey talk to Nneka, talk to Amaka, Which one I go choose And I dey give Nneka, give Amaka Make I no go lose And I dey follow other girls oh And I dey do this girls oh, Folake get belle oh, Anita commot belle, So Wetin I go o Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *ebelebe* Ebelebe Gobe ti sele no no Na me only want Funke, Elenu and Chidera Acting like the only superman in the area, Anything wey wear skirt wey fine,I go follow am And now I say, Confusion break bone eh, yeparipa eh, I wan eat my cake and still hold another one, Egbami eh I talk to Folake, I talk to Amaka Which one I go choose?, I dey give Nneka, give Debola, Make I no go lose And I dey follow other girls oh *Oliver Twist* And I give dem well, *Oliver Twist* Oliver Twist dey learn for my matter, Wetin I go do? Omo Ele tin yapa Ebelebe Gobe ti sele oh oh, Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no* Ebelebe Gobe ti sele no no Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *Gobe oo* Ebelebe Gobe ti sele no no, Ebelebe Gobe ti sele oh oh, *no no* Ebelebe Gobe ti sele no no Izz LA Clemzy shey o ti ri omo ye o Omo yen fe pami Clemzy shey o ti ri omo ye o Idi lo fe pami Body a fi kill a man to Gunshot Omo yen fe pami End
Writer(s): Innocent Idibia, Afolabi Abdulrasak Damilola, Onyebuchi Nnawuba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out