Lyrics

Zoo levels Oluwa Babanla (Yah) Oluwa! Oluwa Babanla (Codename) Oluwa Babanla I just dey start Una just start to dey get enemies, Ojere! Wait now, why una dey vex? Make I land first, before you bury me, Ojere! Gat girls online, gat girls in-line T'on fe r'imi, Ojere! All of them fine, but am fking with the finest Won jeri mi, Ojere! Won kere si mi, mhen Presence mi kon d'awon l'amu, Ojere! But, my guy, Walahi, me I no send them I no get airtime, Ojere! I no get time, Oje' but they' rolling hand; Ojere! No be say pe pride Oje' But you' rolling with the best gang, Ojere! These girls dey fumble Them dey form hard-to-get, Ojere! If she want dey long you, bros Abegi, use your hand, Ojere! About last night; I really blame it on the grey-goose Ojere! I think say she be Coke bottle But woke up to see bottle of Fayrouz, Ojere! Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere! I never let the team leave me behind E le bere l'owo Seun, Ojere! Am living life for where i dey So I am straight out on here, Ojere! Real recognize real, but, you' fake So get out of here, Ojere! You can ask about me Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me Omo mo ti l'owo, zero smello 'round me APG and DMW na dem wey find me Ose; Ose; E seun, Ojere! Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Zero at the zone; we dey smoke on Alariwo! Ah s'are lo Dubai Emi, Banco, ati OBO 3k Doughs dey for pocket And you know that we spending the Dough Gave her all that D, now she' calling me Daddy o Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou Look at me from head to toe-though Nigga you already know-know I am Frosh! Yea! I dey rock only designer clothes And dem dey pay me For every show And if you dey owe me mehn am at at your door Yo yo yo yo! steady be getting the the Dou-Dou Look at me from head to toe-though Nigga you already know-know I am Frosh! Yea! I dey rock only designer clothes And dem dey pay me For every show And if you dey owe me mehn am at at your door Make dem ask about me Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me Omo mo ti l'owo, zero smello 'round me APG and DMW na dem dey find me Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere You gat to keep up with the same pace Or you fit misplace something Taking too many bullshit from these niggas Switching on me, started snitching on me Cut them off, quickly from my circle, as the ring-leader No new friends and fk all the old ones Who mess with Oluwa Baba nla Turn up and dey growing up Now I'm a king, I dey rap, I dey sing I step onto the ring, now they' all trying to show me love I no dey fk with you! I no dey fk with you! And just because we dey for the same class For Secondary School. E no mean say you be my G E no mean say I owe you shit E no mean say you fit come chill for my crib without informing me NO, no, no, no, no No, no, no, NO! I no like am! It's funny, How the ones that famz now are the ones wey dey cover books for exam But, it's okay it's Okay! E m'owe but mo mo way, lati j'awo, Fun emi Family, ati friends mi too much money! Yeah! Ojere! DMW Ojere! The Ape in the building Ojere! Adey, on the beat; Ojere!
Writer(s): Raymond Abheke Aboriomoh, Adey Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out