Music Video

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Diamond Jimma
Diamond Jimma
Songwriter
Sangosina Abeeb Bolutife
Sangosina Abeeb Bolutife
Songwriter

Lyrics

Kesekese ni Tizzy (Shopor) See they call me Freshout Jimma sun Jimma sun lele You know I want you baby do you care for me Everything I get babe is all on you Mamii gimme love no go go funny (Mariana Mariana) Everything you want baby you know I'll get it all for you Gimme special loving baby no dull me Thank God you come my way, and I Dey blessed that day E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada o Olo mi dakun cool me down, for you I fit shot any man Down Down Down E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada o Olo mi dakun cool me down, for you I fit shot any man Down Down Down Mariana see nothing wey me no fit do I no know Wetin dem fit wan do to me o I no know Wetin you fit do to me oh ye, I go dey deh for you Mariana see nothing wey me no fit do I no know Wetin dem fit wan do to me o I no know Wetin you fit do to me o ye, I go dey deh for you Cos demma hate us, demma give us attitude Ife wa n gbona, jor ma je ko tutu iye iye E dey ginger me too, e deh pepper my soul E deh make me go crazy eh eh eh Gimme loving baby, love you no be play play Cos iwo ni mo fe ma duro de eh eh eh E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh Olo mi dakun cool me down For you I fit shot any man Down Down Down E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh Olo mi dakun cool me down For you I fit shot any man Down Down Down See nothing wey me no fit do for you my baby Ife yen po gan je ka shere I no go use you play, I no go take you for shere shere Fawon to n leri to fe ki ife tutu, baba God got us oh Gratitude I no go do Wetin fit to cause issue I want you and I know you want me too Joromi joromi jo, ife wa joromi joromi jo Ife wa l'oyin, o l'adun, o l'arinrin ole ju o She sabi she dey play me dey whine me Adabajo to fi fe la mi pa Adabajo to fi fe wa mi pa I want us to be together eh, because say E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh Olo mi dakun cool me down For you I fit shot any man Down Down Down E be like say I shamayan, this kain loving mi o le dapada oh Olo mi dakun cool me down For you I fit shot any man Down Down Down
Writer(s): Diamond Jimma Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out