Lyrics

Is Victor AD nah nah nah, yeah Pray for grace my Gee Give thanks to the most high, pray Oluwa bless my way Badman wan see me down, they wanna block my way I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life Badman wan off my life, they no fit quench my light Omo this one na reality, this life we dey live, omo nah vanity Badman dey wan cause calamity, me I go ball till eternity Every reason get freezin', every man get season Baba God bless our season eh, you got to keep on believin' eh Thank God say man no be God, so many things for bad oh Baba God na your hands I dey Make you no stop to bless me eh Thank God say man no be God, so many things for bad oh Badman no fi stop my way, they no fit stop my way eh Give thanks to the most high, pray Oluwa bless my way Badman wan see me down, they wanna block my way I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life Badman wan off my life, they no fit quench my light I say happy days, so I call my friends I call my families, I call all my paddy dem Even the ones wey no wish me well say I call all of dem and we still dey jolly here And two wrongs cannot make a right And If I offend you brother, lets make it right Why you wan dey use your water dey quench my lighter I know say, you know say, you no go get a light Oya e shey o, baba wa ni mo wa oh If you leave I no fit go, If you leave I no fit go I say e shey o, baba wa ni mo wa oh If you leave I no fit go, If you leave I no fit go oh-h Give thanks to the most high, pray Oluwa bless my way Badman wan see me down, they wanna block my way I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life Badman wan off my life, they no fit quench my light Give thanks to the most high, pray Oluwa bless my way Badman wan see me down, they wanna block my way I sing, I sing, I pray, Oluwa jah my life Badman wan off my life, they no fit quench my light
Writer(s): Samuel Oguachuba, Victor Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out