Music Video

PEDRO & Magugu - Too Much
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Pedro da Linha
Pedro da Linha
Performer
Magugu
Magugu
Vocals
Pedro Mauricio
Pedro Mauricio
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Pedro da Linha
Pedro da Linha
Songwriter
Magnus Oboh
Magnus Oboh
Lyrics
Pedro Mauricio
Pedro Mauricio
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Pedro da Linha
Pedro da Linha
Producer
Toni Economides
Toni Economides
Mixing Engineer
Pedro Mauricio
Pedro Mauricio
Producer

Lyrics

Uhn, yeah Too much, too much, too much here too much Too much, too much, here too much Too much, too much, too much here too much Too much, too much, here too much No, no yawa, we go jolly Who no like beta thing Shake body, we go do shoki Who no like beta thing Shayo dey plenty, we go polly Who no like beta thing One frank energy, friday bring bang Here na bigger rap thing Here too much, too much Too much, too much, here too much Make we just jolly the vibe dey go We go shayo the groove here na so No dulling when I enter, no See the fine girl ikebe like woah Make I yan you, make I yan you small 079 yeah give me a call See dem boyz I no know wetin do dem She want a man wey dey big and tall, tall, tall Wetin man no fit do, no be small thing go We got the place on lock, everything rice and stew Wetin man no fit do, no be small thing go We got the place on lock, everything rice and stew Rice and stew, rice and stew, everything rice and stew Rice and stew, rice and stew, everything rice and stew Rice and stew, rice and stew, everything rice and stew We got the place on lock, everything rice and stew Who no like beta thing Who no like beta thing Who no like beta thing Bang, here na bigger rap thing Here too much, too much, omo the thing too much o Here too much, too much, omo the thing too much o Here too much, too much, omo the thing too much o Here too much, too much, omo the thing too much o Shaku-shaku, when I burst my move, omo the thing too much This babe do don dey freak my mode, too much, too much here to much Food dey plenty, holy and booze, too much, too much, here to much Wetin you sabi google can do, too much, too much, here to much Too much, too much, too much here too much Too much, too much, here too much Too much, too much, too much here too much Too much, too much, here too much Everything rice and stew Everything rice and stew Everything rice and stew We got the place on lock, everything rice and stew
Writer(s): Magnus Mamah Oboh Leonard, Pedro Mauricio Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out