Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Kizz Daniel
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
ATG Musick
ATG Musick
Songwriter
Anidugbe Oluwatobiloba
Anidugbe Oluwatobiloba
Songwriter
Kayla George
Kayla George
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
ATG Musick
ATG Musick
Producer

Lyrics

Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh I'm almost 30, mumcy dey worry person Say when I go bring home shawty Shortie way sabi cookin', yeah, yeah, yeah I don't know mumcy O madun, o madun ki ma ri I like anythin' wey never cast Moni popcy mofi jo, kos'omo ele Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Yes (Find a bae) Go shawty Mumcy ni k'olo find a bae oh Tobi, don't rush (Find a bae) Oh yeah, one, two, three, four Daniel, you too like woman short The person wey do me, do me bad oh 'Till I travel to Banglad Kin lo w'omo ele bi Sharukh Khan If I marry, I marry And if I marry I tire, I go jaah oh Mumcy no do me joker oh, joker oh, joker oh Since I don dey find, I never see wey I like Ever since I don dey find, I never see wey I like Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh Find a bae, you have to find a bae Find a bae, say you have to find a bae oh
Writer(s): Oluwatobiloba Anidugbe, Atg Music, Kayla George Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out