Music Video

Burna Boy - 23 [Official Music Video]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
Skread
Skread
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
Matthieu Le Carpentier
Matthieu Le Carpentier
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Skread
Skread
Producer
Trevor Magak
Trevor Magak
Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
M. Testa
M. Testa
Engineer

Lyrics

The music make me feel I be Jordan Now I understand why them say aiye gbon gan Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind you go jisoro) Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo eh loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Dem come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am Defend me sef Me no fear no one Because the rhythm e plenty gani Wey give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretendi gan ni Nah take me friends them from me Dem ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind, you go jisoro) Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Them go gboro si gboro The music make me feel I be Jordan (woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind, you go jisoro) Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Wohh Them ah talk what they can't prove What them can't prove 'Cause dem want to taste out my food Gave you my food Then you talk say I chance you Try to pick a picker man up God pass you Feels like I'm coming from my angle My arrival come fuck up the cycle Call me psycho Ain't no telling what I might do Why you make me Make me beg that paper man slide through Because the rhythm e plenty gani Please give me plenty money Hypocrite plenty gan Wey dey pretend gan ni Let's just find them for me Dem ah identical to the devil gan ni I dey see them Won po bi But emi kilokanmi I go be all I can be Oluwaburna ma pami (Woro si woro) The music make me feel I be Jordan (woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind, you go jisoro) Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet Anyone try me Dem go gboro si gboro The music make me feel I be Jordan (woro si woro) (Koro ki koro) Now I understand why them say aiye gbon gan (O boy e plenty for my mind, you go jisoro) Nkan ti mori, Olo'un mi o so tan Many, many listening Holy water pon my head and my feet (Jen ri owo eh loke) Gongo aso Aye a gbo Don't gock on Dem come dey doubt am So what's the jargon It's a mad one Roll a loud one Record my album Don't address anyone But rather I have And I've been working No go do like say I don't deserve am Defend me sef Me no fear no one
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Ogunleye Quadri Gbolahan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out