Music Video

Burna Boy - Wetin Dey Sup [Official Audio]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
Telz
Telz
Programming
P. Diddy
P. Diddy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Alli Odunayo
Alli Odunayo
Songwriter
Damini Ebunoluwa Ogulu
Damini Ebunoluwa Ogulu
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Trevor Magak
Trevor Magak
Engineer
Jesse Ray Ernster
Jesse Ray Ernster
Mixing Engineer
Telz
Telz
Producer
Javier Merino Valverde
Javier Merino Valverde
Recording Engineer
M. Testa
M. Testa
Engineer
P. Diddy
P. Diddy
Co-Producer
Timothy Mosley
Timothy Mosley
Producer

Lyrics

Fu-fu-fu-fu (oh) Funkila I no be one of those men wey dey fear toto, fuck yansh Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Aje, why we no go jaiye oh? Wetin dey sup? Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup? To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup? As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know, say "na kpakoro kpa" 'Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddy man 'Cause I wise like elderly man If you no think am well, you go hang Dem go wan carry chance Wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans Wetin dey sup? Wetin dey play? I no pay attention of course Wetin you hear? Wetin dem talk? I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt 'Cause e no be rice and beans and kpomo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye oh? Wetin dey sup? Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup? To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup? Pick dem one by one Make me buss my gun Poisonous like a long python Gunfiring, 9-1-1 dialing We never liked the sound of dem sirens They only respect the money and the violence So I get to show dem wetin dey sup I no be one of those men wey dey fear toto, fuck yansh Check am, na kpakoro pa Me I know say everybody got to die one day Buried six feet under coal tar Make nobody tell my people make we try cool down But if no be for the sake of one or two things You sef know say na down you go down Wetin dey sup? Wetin dey play? I no pay attention of course Wetin you hear? Wetin dem talk? I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt 'Cause e no be rice and beans and kpomo Me and my people don dey consult Make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye oh? Wetin dey sup? Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup? To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup? As I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup As I dey my own Una no know wetin dey come You're waiting in vain I'm overtaking again The way they act is the way, you know, that's, that's the impact The beautiful impact that we have on the people There's a lot of music that's out right now, but this shit ain't at- It ain't life
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Stephen Alli Odunayo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out