Lyrics

Ayy It's Conny Sir Finito (finito) Show you where the money dey, hmm My own location is the money way, hmm Party all night, do it every day, hmm 'Cause every day is a holiday See I don't like stress, make everybody know I know fresh boys wey go make the party blow I know fine girls, wey go rock your body so Omo, we wan flex, DJ carry go Go Conny, it's your birthday (it's your birthday) Where the girls dey? Dem dey where the men dey Where the men dey? They dey for Mende Pop anythin', bills on me 'Cause money dey Girls dey Shayo dey Flex dey Money dey Girls dey Shayo dey Flex dey Listen This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't leave home with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) This party is senseless (senseless) Show you where the money dey, hmm My new location is the money way, hmm Party all night do it every day, hmm 'Cause every day is a holiday (senseless) I tell you say I no dey really drink again (senseless) Two glasses, now I don dey go astray (senseless) Different mixtures, now I no dey see again (senseless) Greener pastures, let her body lead the way (senseless) I dey see two girls to one guy, what a nice ratio Only me five girls, shey na one man show (senseless) When you come to my party, you go chop bellyfull (senseless) Everything come in twos, takeaway (senseless) 'Cause money dey Girls dey Shayo dey Flex dey Money dey Girls dey Shayo dey Flex dey Listen This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't leave home with your senses, ayy (senses) This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) This party is senseless (senseless) This party is senseless (senseless) Don't leave home with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't leave home with your senses (senses) This party is senseless (senseless) This party is senseless (senseless) Listen This party is senseless (senseless) Don't come here with your senses (senses) This party is senseless (senseless) Don't leave home with your senses (senses) Finito (finito) Taleen On Da Mix
Writer(s): Chukwuemeka Nelson Ohakwe, Agbeleshe Olamilekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out