Lyrics

Zaaa Oct10 rap dialogue u know OCT 10 October 10 in the year 90s Mummy born me wey money no dey to buy me panties Popsi Dey work he no Dey sleep for night Just to make sure say everything for family dey alright Back then hunger wan kill man Popsi dey hustle he no dey sleep he is a hardworking man He say my son you need to go school Na suffer wey I suffer you wan suffer e no really cool Well mehn I take the advice but my talent couldn't let me then I changed the advice No be say me I no go to school I pend the school for the music cox I want this talent to grow I am sorry father abeg make u no vex for me The music is a calling if I no pick God go vex for me Thank you mother for the 9months wey you carry me You dey take care of me errday you no dey suffer me God bless the womb wey I follow come Momsy raised me well I no join Gang wey dey carry gun She say my son no go follow gun Life is a race know the people you wan follow run God bless the womb wey I follow come momsy raised me well I no join gang wey dey carry gun She say my son no go follow gun life is a raise know the people you wan follow run OCT 10 Happy birthday to me mehn we all born to be great
Writer(s): Amraibure Prosper Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out