Lyrics

Rozay Hennessy Me I no dey see my enemies Rozay, aii Iceprince Zamani Sammy Gyang, hey Wanchan guy Dan iskan guy, ai toh ba laifi Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai (all say) Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say (aii) Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You help me say Ah, since 2004 Bolaji was the main guy My nigga no dey ever comot with the same tie Fly nigga, cool cat wey dey make friends If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense (nah!) In 2005, Bolaji don dey finish school The graduation party bad, omo pretty cool See the girl, them a dress like Beyonce If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey? In 2008 Bolaji don dey come Lag He don dey roll among the niggas wey dey form swag He don dey chill among the niggas wey dey pop pass Last thing wey I hear was he was buried in a compound Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go (damn) Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai Whiskey, whiskey, whiskey, whiskey carry me go Aii-yai-yai-yai-yai (all say) Story story We gats to give God glory (eh) We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say (aii) Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say I used to know a pretty lady called Elizabeth She been dey Germ- and me I never get my Visa yet I been dey see am like the apple of my eye (what?) Any nigga come around and we go battle 'til we die (yes) If na my Lizzy, omo na she wey dey come first (uh) And I'm attracted to the booty in the long dress Shey if na catwalk, when she go the plaza Lizzy go dey waka like say na her papa get the complex E never tey wey Lizzy travel go America And then I realised America was very far (yes) All of a sudden Lizzy dey knack all the towns men (what?) Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement (all say) damn! Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say (aii) Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say Rozey Hennessy Me I no dey see my enemies Rozay, aii Hey! Aiya mamama eh Mamamama eh Mamamama eh Mama Aii-yai-yai-yai-yai Nobody dey go there come back You better think well and turn back This world na only one way One way we Aii-yai-yai-yai-yai Many people dem don go Where dem dey? We no know Leaving all their dreams behind Hey Aii-yai-yai-yai-yai Aiiya mamama eh Mamama eh Mamamama eh (eh) Mama eh (eh) All say Story story We gats to give God glory (this not a song, it's a book, my nigga) We gats to live life slowly (tales by the moon light) YOLO no dey bring life back (yes) You hear me say (eh) Story story We gats to give God glory We gats to live life slowly YOLO no dey bring life back You hear me say My generation, my generation We need think the part We take a girl to the room and we tell her baby undress yourself YOLO Brother, YOLO no dey bring life back, true story What an elder sees sitting down You know the rest
Writer(s): Scott Cerny, Robert Joseph Cerny Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out