Music Video

ISSUES
Watch {trackName} music video by {artistName}

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Kida Wonder
Kida Wonder
Songwriter

Lyrics

Em tings just dey sup We just dey act like we nor know But things dey sup I just gat dey talk am Understand Because say boys dey quiet no mean say boys no get sense shey you understand Get the vibe... urhobo demon See... Wonder Yes So many things wey dey bother man Oya make I clear you brother man Listen Now tell me who is kida wonder abeg he's just a local rapper Tryna get into the market like those boys for inside yaba What if no one gets to know me if I am not discovered Oga magu where the funds wey ona recover For our eyes like this our government dey play us We don suppose to blow na just money dey delay us Dem dey lick our resources like say na peppermint Oga come and give account na once my paddy faint Let's talk about Efcc and Police brutality Once you get car no be clean money that's their only mentality What the ****! na which kind country na we dey seff So na crime for a young boy to get money again seff Hustle don manage pay those men on black go dey disturb you Suck the account dry e go be like say them rob you What about we upcoming nobody wan support us The girls go always come around when the money surplus Abi na when I die na you go do like say you love me Nobody holy so no motherfucker should judge me I no get friends oh I just know a lot of people I do my thing my way i no care about world people Vision 2020 here and there lord no be so we talk am 2020 no be pussy but corona don **** am Am not a DJ but these nigggas wan dey copy me Emeka study medicine hoping say he go work for company But now he don be scammer na where the country put us Life shouldn't mess with me i no dey fear her buttocks One day sha e go better Old things shall pass away And Rip to feelings cause he don pass away I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh Urhobo demon... Kida wonder is just a small boy tell me why ona dey hate on am My flows are too seducing all my fans dey masturbate on am Talent na follow come ogbeni I no buy am My eyes on the mullar like goat wey dey eye yam Yeah Life is a bitch (beach) I no dey talk about McCarthy Na money be the case where is teni makanaki If you give up na you know nor say kida nor tell you When boys go start to pull up hmm body go tell you Don't come and say shit better put on your Pampers Mind how you talk to me sometimes I no dey use my manners Pastor dey ask me kida are you a believer But go him church first na him be their women leader This country dey confuse me anyhow like bobrisky Bloodline bloodline oh no that shit is risky Sometimes i dey reason am if this country na HK Ontop boys head sars official don buy GLK I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh I want to let you know say Me I want to let you know this oh Me I want to let you know street oh Me I wanna let you know things oh
Writer(s): Kida Wonder Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out