Lyrics

Chop-Chop-Chopstiix This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Ain't this what you want? Come on, come on (yeah) This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Ain't this what you want? Ayy, come on- Nigga, they say we too pompous Like new puff-puff We get two blockus Let the truth comot Nigga act too comport I no dey do turn up I always dey my house, Lagos dey too corrupt I too dey make sense like say I get two ogos See as my step dey hot, like say my shoe comot I dey look up to God, like say my roof comot If shе dey cook jollof, my brother, shoot your shot Yeah This bеat dey knock head like it's trendin'-trendin' They no gat to tell me before I sell my Bentley My pastor talk say corona na scam But when I cough small He no gree to shake my hand All na hustle, I no dey judge, I no be saint Get this kind money wey if dem do you panel you go faint (Will you keep quiet?) Naija progress na anti-clockwise But if you wan expose am, dem go say, "My brother, off mic" This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Ain't this what you want? Come on, come on (yeah) This beat dey knock, e enter like domot (as in) You must to rock (ah!) and run comot (for real) The song e hot (ehn-ehn) like sun comot Ain't this what you want? Ayy, come on, come on Erigga, how far? M.I, wetin dey sup nah? Dem cook the beat well-well, I go chop am for supper Oma ma use in upper, padi mi, no go gock am Somebody better stop am 'fore dem go call olopka (alaye, stop am!) First thing first, I'm going to drip pass Last-last na who plan well, na him go enjoy pass This beat dey knack like say this beat dey fuck I no suppose dey curse, but to gives a fuck (Omo, me no get no money) I no fit teach etiquette (E get one girl wey link me) I buy am cheap air-ticket (Bad belle wan dey winch me) But God pass dem (Shey, no be levels dem dey do sef?) Ahn-ahn, the blog cast dem Omo, nobody holy pass, even Jesus been wear slippers Every stripper get OnlyFans But dem no dey fuck only fans Our government officials gan sef dey tear strippers (I say, "Our government officials gan sef dey knack dem") oja ti burst Uh, no cap That's real rap, oh my dear, hommie Straight facts, stay with big racks, got that bread on Grind mood, I don't take naps, but I want the fair zone Even your favourite artiste refers to me as their Big Hom' This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Ain't this what you want? come on, come on (yeah) This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot The song e hot like sun comot (area, wahala, Warri) Ain't this what you want? Ayy, come on, come one See, I dey keke dey go L, Abaga say make I branch 'Cause if I open my mouth like, "Auuch -" Shit wey go drop fit stain the full industry nicker Because I good, your fav' dey fear to endorse nigga Juju wey carry afro wan dance afro-juju M.I feature me for jam, how e be? Uh-uh Cockroach wan do TikTok for where foul dey Google the mugu, Ikuku, people no know where e dey We need the bar Yes sir, like Jonathan Stupid, Bayelsa na Jonathan M.I the last one we give them, dem never recover Duvet dey lost? Take this one, take am recover yourself This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Ain't this what you want? Come on, come on (yeah) This beat dey knock, e enter like domot (yeah) You must to rock and run comot (yeah) The song e hot like sun comot Aint this what you want? Ayy, come on, come on (Yeah) (Yeah) (Yeah) (Yeah) (Yeah) Focus, Focus, Focus (Focus) (Yeah) (Yeah) (Yeah) (Yeah) (Yeah)
Writer(s): Babalola Falemi, Malcolm James Olagundoye, Jude Abaga Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out