Music Video

D Banj Tongolo
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Daniel Oyebanjo
Daniel Oyebanjo
Sound Effects
COMPOSITION & LYRICS
Daniel Oyebanjo
Daniel Oyebanjo
Songwriter

Lyrics

Ha ha Make i tell una one secret The secret wey me i dey use for all these women now Na the magic word be "tongolo" No long thing, no long thing Just tell them tongolo You understand Anyone wey you like, you know wetin you go tell am? Me, i be Dbanj My jamo friends dem dey call me skibanj I don get degree for womanolgy I don study the woman physionomy uh! Wey dey make them follow me For de club, den take up their thumbs for me Even the girls they ask for me Make i tell them the secret of my melody ah! Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo As i dey waka up for road I see one bady I name na "no be small" Why because she fine no be small When her front no be small When her backside no be small I yarn am the truth and i yarn am the fact And yarn am no be small She no wan gree my own o Until I yan her am the koko (no be small) Shey you wan know the koko o Shey you wan know the koko Shey make I tell you the koko o Make I tell you the koko If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah Tongbala, je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo Listen, listen, listen Mo wa talented Yes mo wa gifted Se ri ki ni mi, oma gbe e lifted Se ri hips e, ma fi le shifted Igo oju e, ma file tinted Boyfriend e gan, o wa evicted Se e mo pe dbanj is addicted Te ba so pe no, ma wa persistent Mo ni iyawo nle don get it twisted Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko Make i tell them de koko o ah! Make i tell them de koko If i tell dem the koko I say make you yarn them de koko If i tell dem the koko Make you yarn them de koko now oh yeah yeah Tongbala, tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala je a tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, se iwo le tongolo Omoge wa je kia tongolo Tongbala, je ka tongolo Omoge wa je a tongolo Tongbala, see wo le tongolo Omoge wa je a tongolo You don hear now Na my secret be that You no hear wetin I talk well, well No long thing Just tell them tongolo Oya cho Don jazzy Dbanj Mo hits records
Writer(s): Dapo Oyebanjo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out