Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Higo
Higo
Performer
HVRRY
HVRRY
Performer
COMPOSITION & LYRICS
John Harry Ewumi
John Harry Ewumi
Songwriter
Daniel Benson
Daniel Benson
Composer
Ayorinde Ayoku
Ayorinde Ayoku
Composer
Chigozie Ngini
Chigozie Ngini
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Higo
Higo
Producer
HVRRY
HVRRY
Producer
Timi Jay
Timi Jay
Mixing Engineer

Lyrics

(Oh yeah) Baby give me chance let's relate Lovin' be the reason I go sleep for your gate (You know) Oga help me call aunty Kate I know say oga dey but I wan relate (You know) She be ole Cause she carry all my lovin' run away And she tell me She go give another man wetin she plan to give to me Oh I need your company (You know) Oh I need you beside me (You know) But I cannot beg you for your love (You know) So tonight I'm turnin' up with all the girls in here You know that I don't care, so I Light one, pop one, drink one, you know, I no fear (ha!) Hoes in here You know that I don't care, so I Light one, pop one, drink one, you know, I no fear No ooo o Girl I no fit kill myself on top your matter Slow ooo o Anywhere you dey, men I dey on top your matter No ooo o Girl I no fit kill myself on top your matter Slow ooo o Anywhere you dey, men I dey on top your matter The hypeman said 'Some man ah come in the party they want vex Some gyal ah come in the party they want sex' Oya send me that text Buju tell them what's next So mami whine slow pon me and whine, girl come taste I see nobody in here contests, with you The way you whine that waist, make me want pay Nah that kind contest Oh I need your company (You know) Oh I need you beside me (You know) But I cannot beg you for your love (You know) So tonight I'm turnin' up with all the girls in here You know that I don't care, so I Light one, pop one, drink one, you know, I no fear (Ha!) Hoes in here You know that I don't care, so I Light one, pop one, drink one, you know, I no fear (Light one, pop one, drink one, you know, I no fear)
Writer(s): Inconnu Compositeur Auteur, Daniel Benson, John Harry Oluwatamilore Ewumi, Chigozie Ngini, Ayorinde Ayoku Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out