Lyrics

Sleeping late night, I've been calling you But you don't wanna pick up When we face time tryna make you smile But you don't wanna switch up Sending texts but you don't reply When you ever gonna make a nigga smile You should come baby girl make we flenjo Make we flenjo tonight Say I miss you bad and you know that If you see my call baby would you call back I no go like make another nigga touch that Say i miss you bad and you know that If you see my call baby would you call back I no go like make another nigga touch that Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you I no go fit to colobi your sister So why you colobi that mister Girl why you do me like this And you know say I dey love you pass my London girl... see yeah I gat ego ego ego ego, ego plenty for my pocket And Imma spend it spend it all on you Baby dey come thru, the way you dey do do The way you dey wine shey na juju I wan dey play with you Give me love make I play with you The way you dey wine wine wine E dey make me dey mad mad mad Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you Extra love wey I want from you Baby girl you know my love is true Monica abeg give me when I come for you
Writer(s): John Onyeanwusi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out